Latest Posts

[Lyrics] Fireboy DML – “King”
By: in September 23, 2019
Intro; Fireboy here soo… nanana Go go sholli pull up in the backside.. Go Verse 1 Gbe mi s’ori bi gele I’m a king ma fi mi sere All the girls calling me bebe See me, see gbege (mogbe) Fine boy wey con sabi sing again Tell me wetin you need again Omo forget, see gbagbe Me i be complete package Ohh ohh Pre Chorus; Me i fit fight for your love But i no fit beg for your love I no fit beg for your love I no fit beg for your love Me i fit fight for your love But i no fit beg for your love I no fit beg for your love I no fit beg for your love Chorus; Baby baby Shey mi bi oba Bi oba I want you to treat me like a king Baby Baby shey mi bi oba Bi oba Verse 2 Wetin you need bebe I get sauce get juice bebe I get everything for you bebe (as long as you dey) Bad boy wey you no fit use play game I be king ma fi mi sere Girl you know, so ma lo farawe Farawe eeeeh Pre Chorus; Me i fit fight for your love But i no fit beg for your love I no fit beg for your love, no Me i fit fight for your love But i no fit beg for your love I no fit beg for your love Chorus; Baby baby Shey mi bi oba Bi oba I want you to treat me like a king Baby Baby shey mi bi oba Bi oba Outro Fine boy wey con sabi sing again Tell me weytin u need again So’fumi ki lo tu fe Ki lo tu fe ki shey fu ee Sholli pull up in the back Fireboy dey here so Sholli pull up in the back Go ahn Go Sholli pull up in the backside

What do you think about this post?

Drop your comment

Want More Lyrics ?

Related Posts
Tags:
No comments
Post a Comment