Latest Posts

[Lyrics] IVD x Zlatan – “Bolanle”
By: in September 23, 2019
Intro Ibile Phantom Ayiii (Jo’mo) Kapaichumarimarichupaco Pepper dem (Omo wobe, omo wobe) Pepper dem o (Handkerchief eh da) Jo’mo Ibile Verse 1 Bolanle getti boyfriend (boyfriend) Wey dey misbehave (misbehave) She getti boyfriend Wey no like to spend o (Ayiii) She getti boyfriend (boyfriend) E too dey kaku (E too dey kaku) She getti boyfriend Omo Ijebu (Ayiii, Jo’mo) She enter her DM She see Omope Omope folahan Bolanle Bolanle sope o (o sope) She enter her DM O ro’mo better o Bo sinu Chevrolet baby, Abi o fe fi esee shaa oo Chorus Pepper dem Bolanle dem o (Pepper dem, Bolanle dem o) Pepper dem Bolanle dem o (Pepper dem, Bolanle dem o) Who no like better thing Ayyyyyy ayy Who no like better thing Ahhh ah Bolanle like better thing Ayyyyiiii She too like better thing Who no like better thing (Pepper dem) Ayyyyyy ayy Who no like better thing Ahhh ah Bolanle like better thing Ayyyyiiii She too like better thing Ibile Verse 2 All the way from Epe to Lekki Bolanle don turn person Bolanle don turn person Wey dey buy Hennessy sef for person Bolanle ma ti gbera Bolanle ti je jackpot To gba ri Bolanle ni si oloun oti change gbogbo caucus Chorus Pepper dem Bolanle dem o (Pepper dem, Bolanle dem o) Pepper dem Bolanle dem o (Pepper dem, Bolanle dem o) Who no like better thing Ayyyyyy ayy Who no like better thing Ahhh ah Bolanle like better thing Ayyyyiiii She too like better thing Who no like better thing (Pepper dem) Ayyyyyy ayy Who no like better thing Ahhh ah Bolanle like better thing Ayyyyiiii She too like better thing Ibile

What do you think about this post?

Drop your comment

Want More Lyrics ?

Related Posts
Tags:
1 comment